► Stonebwoy – Marry You
Couplet 1 :
You know I care
I will be there
Make you no fear yeah yeah
(Make you no fear yeah yeah)
No one out there
Compare to you my baby boo
That’s why me I go put a ringer pon it
You know
Pré-refrain :
Because if you no dey
My body just dey ala-ala me, ala-ala me
Because if you no dey
My body just dey ala-ala me, ala-ala
Refrain :
I go marry you eh (Wombolobo womboloboza)
Today I go marry you eh (Wombolobo womboloboza)
Today I go marry you eh (Wombolobo womboloboza)
Today I go marry you (Wombolobo womboloboza)
Today I go marry you
Couplet 2 :
I swear no virus
Nobody fit to divide us
Can’t no man put asunder
Love getting strongеr
Cause Jah Jah guide us
I love you walahi
Nobody еlse could be my wife
No no, noo no
Eh!
Buss a whine inna your wedding gown and give them
True, you’re the prettiest thing you no see them
Girl your body overload and that a kill them
Eh oh eh
Pré-refrain :
Because if you no dey
My body just dey ala-ala me, ala-ala me
Because if you no dey
My body just dey ala-ala me, ala-ala
Refrain :
I go marry you eh (Wombolobo womboloboza)
Today I go marry you eh (Wombolobo womboloboza)
Today I go marry you eh (Wombolobo womboloboza)
Today I go marry you (Wombolobo womboloboza)
Today I go marry you
Outro :
Yeah
I, I, I, I love you my baby
Forever and ever, eternity
Till death do us apart, you know
I never go leave you, no no no no nooo
BHIM!
