
Skzi Starls – Rebirth
Nobody go send u when u fall oh
People go detest you when you down
DND enabled you when call oh
Say no love on the streets
As I dey yesterday
No be so I go dey oh
And I dey put am for para
Na owo me dey find now
I tire for case
I no do fake love again oh
I’m steady checking my balance
Na owo me dey find now
As I dey yesterday
No be so I go dey oh
And I dey put am for para
Na owo me dey find now
I tire for case
I no do fake love again oh
I’m steady checking my balance
Na owo me dey find now
Old things agago
Ihe a new dispensation
Chukwu zoputam from temptation
Adighi m ah cast my IP
Boy e tinye ahu ebe anyi no bu based on recommendation
Even before mkponye n’iru akwkwo
Ha ma na mgbu isi okpukpu
Ichubagide ihe bu my passion
Cus amam ogwum n’aka
Help ebia the seldom, men ga drop m ka album
So I pray Lord open my eyes
Let me see what you have for a nigga in your kingdom
Achozim inahachi n’afufu
So mme Biz biko increazie my income
I’m steady checking my balance
No worry I gallant
No food for a lazy man, no be for person wey him mama get restaurant
I si na odi important
Aloba no dey check my compass
I’ve been down on my knees, I’ve been praying
Chukwu biko butter my cheese, I’ve been craving
Just like women of faith afufu must fail
Cus all my sorrows I been trading
Biko tinye m na the First team ka Nwaneri
Let me pull up in a Lambo with my baby
I pray it goes from heart to your ears
Cus imana ihe di nwoke n’obi di plenty
Get down on my knees I’m praying
Water for my eyes I’m weary
Make I no die undearly
Make my mama I proud I made it
Get down on my knees I’m praying
All of my shots are failing
Shower ya blessings on me
Make i no go kpai undearly
As I dey yesterday
No be so I go dey oh
And I dey put am for para
Na owo me dey find now
I tire for case
I no do fake love again oh
I’m steady checking my balance
Na owo me dey find now
As I dey yesterday
No be so I go dey oh
And I dey put am for para
Na owo me dey find now
I tire for case
I no do fake love again oh
I’m steady checking my balance
Na owo me dey find now
[Skzi Starls – Rebirth Lyrics (ft. Aguero Banks)]