1. Home
  2. Lyrics
  3. Skzi Starls – Outlaw Lyrics
Skzi Starls – Outlaw Lyrics

Skzi Starls – Outlaw Lyrics

4
0
Partager

Skzi Starls – Outlaw
Bad bitches unruly
Certified gangstas only
Niggas wan take my glory
Set the city on fire i got cold as ice
Balling on your bitch like Kobe
Stomp’d em hard I go all in
Hard cus I know I can afford it
All i real want’z to make life cozy

Strike back me I no dey forgive
But if I forget dah mean say u dey six feet
Back when dem be no believe say I be wetin I be
No reason
So me I dey try isolate
Make i no go cast unaware
Me I no dey take am dey play
Oluwabamise

Strike back me I no dey forgive
But if I forget dah mean say u dey six feet
Back when dem be no believe say I be wetin I be
No reason
So me I dey try isolate
Make i no go cast unaware
Me I no dey take am dey play
Oluwabamise

Erima dey my closet
Erima talk to me you said that you need me
Me no send your boyfriend
I’ll do anything for my baby
Have no conscience
The way you subtle me sweet my body
Your girl is on four legs
Cus she’s on set

Cover my tracks , ain’t letting my guard down many men follow my lead
See me on fire she eating my guts out
Bitches gone wild in the streets
She called me on facetime
Say she want me she gon haywire
Tony Montana, I’m a life time gunner many wan take down my lead

Strike back me I no dey forgive
But if I forget dah mean say u dey six feet
Back when dem be no believe say I be wetin I be
No reason
So me I dey try isolate
Make i no go cast unaware
Me I no dey take am dey play
Oluwabamise

[Skzi Starls – Outlaw Lyrics]

Visites : 1 Aujourd’hui | 4 Totales

Partager

LEAVE YOUR COMMENT

Votre adresse e-mail ne sera pas publiée. Les champs obligatoires sont indiqués avec *

Prouvez votre humanité: 3   +   8   =  

error: Droits d'auteur !!!