1. Home
  2. Lyrics
  3. Ayo Maff – Hello (Lyrics)
Ayo Maff – Hello (Lyrics)

Ayo Maff – Hello (Lyrics)

6
0
Partager

Ayo Maff – Hello
Say this love is magic

I’m not living lavish
I Dey manage money
I Dey call my baby Onyeoma
I like your body
Orin di owo
Orin di Ola
Lo jen wa dupe
I miss my lover
She relocate go yankee

Hello hello hello
You no dey online
Baby hello o
Hello hello hello
I no see your post
Baby hello o

Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa

Ah for gate
Weytin Musa never see
For money
Nothing wey I no fit do
Longetivity I pray for longeti
Aloyin lohun omo owo
Mo tu ti de

Tell dem say I Dey lock in
Mo dem Jara mo
To my ex I say fuck you
I don move on…
Take paracetamol meji for my headache
I’ve been trying I stopped smoking igbo

Hello hello hello…
You no Dey online
Baby hello o
Hello hello hello…
I no see your post
Baby hello o

Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa

Mon je aye Lori Omi
Oluweri magbojo o
Mon je aye Lori omi
Oluweri magbojo o

[Ayo Maff – Hello Lyrics]

Visites : 1 Aujourd’hui | 6 Totales

Partager

LEAVE YOUR COMMENT

Votre adresse e-mail ne sera pas publiée. Les champs obligatoires sont indiqués avec *

Prouvez votre humanité: 9   +   4   =  

error: Droits d'auteur !!!