1. Home
  2. Lyrics
  3. Guchi – Sorry Lyrics
Guchi – Sorry Lyrics

Guchi – Sorry Lyrics

2
0
Partager

Guchi – Sorry
No be crime say you fall for me
I didn’t treat you right
I know it’s not funny
I didn’t realize say your love for me was genuine
Baby make you no dey vex for me
I’m only human and I’m not perfect o
I didn’t realize say your love for me was genuine
I know say you get another
But me I no mind I need you back o
Make you no cause me heart attack o

Oh baby e
And if you need me I dey for corner
Oh baby come give me chance o
I don sabi wetin be love o
Oh baby e
Oh baby I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
Oh baby I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry oooo

Too dey overthink I know it’s a problem
To say the truth I’d be honest
You gave me the vibe I was looking for yeah
I know I know see me I know
So many things I will not let go
But I need you my baby abeg o
I know say you get another
But me I no mind I need you back o
Make you no cause me heart attack o

Oh baby e
And if you need me I dey for corner
Oh baby come give me chance o
I don sabi wetin be love o
Oh baby e
Oh baby I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
Oh baby I’m sorry oh
I’m sorry o sorry o oda
I’m sorry oh
I’m sorry o sorry oooo

[Guchi – Sorry Lyrics]

Visites : 1 Aujourd’hui | 2 Totales

Partager

LEAVE YOUR COMMENT

Votre adresse e-mail ne sera pas publiée. Les champs obligatoires sont indiqués avec *

Prouvez votre humanité: 0   +   8   =  

error: Droits d'auteur !!!