Blaise B – Bombombey (Lyrics)
Uhu he yeah eh yeah
I see ya!
Give me another life
I no go choose
I’d rather be with you ma baby boo
If arata die na he mop
I know say na you be ma parachute
Ils ont trop parler
Mais cet amour
Sera scellé
Bébé t’es sucré
Toi et moi c’est pour l’éternité yeahi yeah
Touch me here
Kiss me here
Never let me go ma baby oh
Touch me here
Kiss me here
Never let me go ma baby oh
Your Bombombey
Gyal I fit die for ya bombombey
Beauté Nangai oh
Bombombey
I fit to die for ya bombombey
Oh I oh I ii
Your Bombombey
Gyal I fit die for ya bombombey
Beauté Nangai oh
Bombombey
I fit to die for ya bombombey
Oh I oh I ii
Ma baby this your love
Di chack me like Coca
If you show me love
I go be your soldier
You Dey like banso bread
Wey dem put butter
Sweet die, I no fit let go
Something tells me that you were sent from above (Oh I oh I ii)
Make them leave we make we try one for the road (Oh I oh I ii)
Darling
I no go do corni
Why you be acting funny
Me I want to make you my baby (For life I ii)
Darling
I no go do corni
Why you be acting funny
Me I want to make you my baby (For life I ii)
Touch me here
Kiss me here
Never let me go my baby oh
Touch me here
Kiss me here
Never let me go my baby oh
Your Bombombey
Gyal I fit die for ya bombombey
Beauté Nangai oh
Bombombey
I fit to die for ya bombombey
Oh I oh I ii
Your Bombombey
Gyal I fit die for ya bombombey
Beauté Nangai oh
Bombombey
I fit to die for ya bombombey
Oh I oh I ii
