1. Home
  2. Lyrics
  3. Elestee – Space (Lyrics)
Elestee – Space (Lyrics)

Elestee – Space (Lyrics)

4
0
Partager

Elestee – Space (Lyrics)
Said I keep it on me like a militant
Rough up anybody wey no give me my way
Open sesame say make them give me chance
Vava-vava voom make them give me my space
Gimme my, gimme my
Gimme my, gimme my space
Gimme my, gimme my
Vava-vava voom make them give me my space
Gimme my

Money that you owe me
After money talk we knack the kpoli
I′m serious bout my business and you know this
Speeding past the vet likе what a novice
Richer than my ancestors, I’m focusеd
I′ll never get below this
Higher, higher right until die, I’ll keep on floating
Gravity don’t know me so she sure as hell can′t hold me
Sure as hell can′t hold me
Standing on my business never folding
Give it up for me and all this motion

Keep it on me like a militant
Rough up anybody wey no give me my way
Open sesame say make them give me chance
Vava-vava voom make them give me my space
Gimme my

Comot for road o, biko puor nuzor lo lo
Make I no go konk your moro-moro your scodo
The thing you talk o, you go back am up olo
You know my men dem mount osakpolo and igodo
Oganigwe, oganigwe, oganigwe le
Ngbenine my men dem ruth out them go jewe
Aye po gan omo plenty space dey
No go leke, leke, leke for our terrain
Oganigwe, oganigwe, oganigwe le
Ngbenine my men dem ruth out them go jewe
Aye po gan omo plenty space dey
No go leke, leke, leke for our terrain

Keep it on me like a militant (Oh, no, no, no, no)
Rough up anybody wey no give me my way (Hey)
Open sesame say make them give me chance (Comot body, eish)
Vava-vava voom make them give me my space (Hey, kpos)
Gimme my

Tell them make them jazz up
Throw way salama before them lap us
All these mango tree wey dey play catch up
Match anybody wey dey baff up (Match am)
If I dread your sheriff abobbi forget about before we knack shot
No go dey, no go dey price market wey you no fit buy
Me I no fit lie see manchi wey I no fit sly
When e reach to keep am 100 me I no see skye
I dey fight for my life abruh my spirit no fit die (At all)
Moving like a militant
Nobody goes, nobody fox like Vivica
Biko Oginikwa my cigar no get filiter
Before we get spiritual
Tell them make them give me my space or we go get physical

Keep it on me like a militant
Rough up anybody wey no give me my way
Open sesame say make them give me chance
Vava-vava voom make them give me my space
Gimme my, gimme my
Gimme my, gimme my space
Gimme my, gimme my
Vava-vava voom make them give me my space
Gimme my

Visites : 1 Aujourd’hui | 4 Totales

Partager

LEAVE YOUR COMMENT

Votre adresse e-mail ne sera pas publiée. Les champs obligatoires sont indiqués avec *

Prouvez votre humanité: 2   +   4   =  

error: Droits d'auteur !!!