Sarz ft Joeboy – Body Lyrics
Every gyal want a wuk off a mi
Every gyal want a wuk off a mi
Every gyal dem a mad ova mi
All of a sudden dem a dead ova mi
Mami mami
What’s the level?
Me I just want to get to know you more
And I ain’t no devil
You the gem that I’ve been searching for
Hopefully you go see say me I no joke yh
The way I feel about you girl
Say nobody know
Girl your body top I swear
Don’t nobody do it like you baby
Girl you gat me felling blessed
Ama make you feel good
You no go stress
Say na which kind thing be this
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby come and whine pon it
Whine pon it, Oshey
Girl your body top I swear
Don’t nobody do it like you baby
Girl you gat me felling blessed
Ama make you feel good
You no go stress
Say na which kind thing be this
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby come and whine pon it
Whine pon it, Oshey
Say na you dey hot
Every other day,
I no wan beat around the bush, it doesn’t pay
I’m here to stay,me I no go run away
Even if I japa
I go always come again
So rorami agbese lo
Omoge wa baby jo
This matter no be joke
Hopefully you get the scope
Oh nana
Girl your body top I swear
Don’t nobody do it like you baby
Girl you gat me felling blessed
Ama make you feel good
You no go stress
Say na which kind thing be this
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby come and whine pon it
Whine pon it, Oshey
Chorus x3
Girl your body top I swear
Don’t nobody do it like baby girl
Girl you gat me felling blessed
Ama make you feel good
You no go stress
Say na which kind thing be this
Wey dey make a badman wan commit
Oya baby come and whine pon it
Whine pon it, Oshey
