1. Home
  2. Lyrics
  3. Simi feat Kizz Daniel – Day by Day (Lyrics)
Simi feat Kizz Daniel – Day by Day (Lyrics)

Simi feat Kizz Daniel – Day by Day (Lyrics)

44
0
Partager

Simi feat Kizz Daniel – Day by Day – Lyrics

Hmm, see me now
(Niphkeys)
Vado!

Everyone going through something
No be say only me get something for my head
As long as my heart is pumping
Just believe say joy is coming in the morning
Ṣùgbọ́n l′oni

Alàgbà o, ẹjọ’ ẹ ṣá′dúrà fun mi
Pray for me make the work of my hand prosper
Anywhere wey I pour water, make seed start to grow
Ọ’rọ’ òtítọ′, take it day by day

Ṣá maa rora
When the storm is over, I go raise my shoulder (I go raise my shoulder)
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Ka ma ralakoba (ka ma ja ri), àlàáfíà yó gbà
And until then, I take it day by day (ye, ye, ye, ye)

Opportunity show up everyday
Go get that money, go get that pay
When things are bad, when things are shaky
Ọmọ ayé no go frown face

Stand up, tì wèrè bọ
Oni b′oṣe jẹ, but you can’t give up (fire o)
Allow yourself to grow oh (okay)
On my neck is diamond, awọn temi to da′yan mọ
Same Cartier
On my wrist is a rose gold, all the girls them go low, emi Vado
That guy no dey show love
I dey show love, but I dey keep am on the low, oh why
Uncle K, Simisola, kanipe

Ṣá maa rora
When the storm is over, I go raise my shoulder (I go raise my shoulder)
Power me like solar, Oladamola (Simisola)
Ka ma ralakoba, àlàáfíà yó gbà
And until then, I take it day by day

Hopefully, I’ll get to say, « Mama, I buy you house »
Hopefully, one day, « Papa, I buy you car »
Àlàáfíà at′emigigun là nbere fun
Ore-ọfẹ, k’adura gba o
Ooh
[Simi feat Kizz Daniel – Day by Day – Lyrics]

Visites : 1 Aujourd’hui | 44 Totales

Partager

LEAVE YOUR COMMENT

Votre adresse e-mail ne sera pas publiée. Les champs obligatoires sont indiqués avec *

Prouvez votre humanité: 6   +   7   =  

error: Droits d'auteur !!!